Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Is education really important anymore for the Nigerians?
by
Stable090
on 25/06/2024, 21:57:33 UTC
I was in a car yesterday returning back from work, I over heard one man complaining very bitterly that he doesn't know where this country is heading anymore. That he got 3 children and he have tried his best he worked very hard to make sure his first son and daughter becomes full time graduated from anything concerning school side, says but it seems his efforts was wasted cause up till now the children haven't gotten good work with the good grade they had.
Dis matter really serious ooo, I no go lie school Dey very important even as we know say government no Dey provide job again, I know say plenty people wey Dey go school, na just to get better job if dem finish na him be there prayer, but education exposes us to so many things, even if we commot for school and job no dey, e no mean say we no go fit start up something ourself, make we no really Dey put am for mind like that say it’s a must to get government work if we commot for school.