Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Be cautious of your P2P trading in Bybit
by
Stable090
on 28/06/2024, 19:50:22 UTC
Please when carry out a p2p transaction in bybit, always check reviews and numbers of transactions of the vendor in other to verify his operations and worthiness.
If I wan sell dollar give anybody for p2p, na the things wey you mentioned above na him I Dey first check, if I see say the buyer no really get good reputation or has never completed much trades, I no Dey near am because sometimes some of those people wey don complete just small trades, na scammers dem Dey be, and as you talk, some of them are spy which they just need informations to your account. Actually some new members Dey wey Dey reputable, but the problem wey Dey be say person no go sabi them, and nobody go wan risk money now.

When we receive the money and saw what he wrote, we immediately tried to pull out the funds but it was more than the transfer limit, so we decided to do it bit by bit, after the first transfer the account got restricted.

So we have to go back to Bybit and report him using different accounts and that was how he was removed!

So pleased don't be a victim.
Dis one surprise me ooo because I never see or hear anything like this before, you for tell us the bank which you use run the transaction wey dem block, na d first time wey I Dey hear dis be this, at least everybody wey ready this thread go learn, if we wan trade now make we Dey careful, because nobody go want make dem block him account, because I Dey sure say more people go still Dey wey go Dey run am, as bybit commot one, more will still come.