Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Investing in Bitcoin can save you in times of war
by
Gozie51
on 28/06/2024, 21:33:43 UTC

We don't pray for war but we can't assume it can never happen so we should prepare for the worst while hoping for the best and keeping part of our investment in Bitcoin will be a sure option.


This part of your post make more sense but na when bitcoin dey on bull we go see the benefit because the coin wey you dey hodl self go dey rise in value but if bear hit your hodling, na drop e dey dey do on a daily and you know go too happy especially if you no intend to hodl am long and newbies dey really feel bad with such then you go dey see plenty question for thread.

However, the thing wey me I think for this matter of hodling btc against say maybe e better to retain value against fiat na to keep am for tether and with that e go retain its value on steady but if you like to hodl in btc then no worry about dropping of the value.