Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Be cautious of your P2P trading in Bybit
by
Davidvictorson
on 30/06/2024, 06:15:05 UTC
So pleased don't be a victim.

Thank you for this update.

I don see plenty places where people talk say EFFC guys dey on this crypto exchanges but me no believe am. My reason be say, anybody wey try to implicate you don already implicate himself.  That one be say, if the bank restrict your account, dem go also restrict their own account na two way thing be that.

I for like make you show me screen shot and also drop the name of the trader too incase the trader enter another platform to cause wahala we go don sabi him name.

Lastly, I believe say anybody we don get like 90% pluse score for this p2p nor fit be government agent.