I know there are some newbie thinking what to do to hold bitcoin, first, if you save money in your bank account, you can use the money to buy bitcoins and hold which is the wish of many holders in the community, secondly, if you grow your bitcointalk.org account to full member above and apply for signature campaign, and if you are accepted in that campaign, you can hold bitcoin which is the easiest way many people use to hold bitcoin, thirdly, you can sell you land and property to hold bitcoin, which I have see someone on television some years ago, sharing his wealth secret to people, how he sold the land he inherited from his father to buy bitcoins and hold for long term before he sold to make money that turned him to millionaires in the country. What are the other ways people can hold bitcoin.
All diswan wey u don mention now na how to take acquire bit coin, no be how to take hold am, if you dey talk about how u wan take dey hold Bitcoin, you supposed dey talk about wallet a d timing probably d circle of Bitcoin, d best time to buy am and d best time to sell am, all dis tinz dem follow for how u go take hold Bitcoin well come make money from am. To just get am by any of d means dem wey u don mention alone no go make you money if you no understand wetin u dey do. Now after u don get Bitcoin if u no understand d time wey dem dey use check d market to buy and sell, den u no go fit really make money from am because u fit go buy for bear market and u go loose money but if u buy for bull u go make gain when u hold, all dis na wetin we dey discuss wen u dey talk about to hold Bitcoin.
Wallet na one very important tin u need before you go even think of to acquire Bitcoin, I'd u no get wallet, you no fit aquire bit coin because where to hold am out no go dey, den very importantly you need to learn how to know d types of wallet a d d type wey go good for d kind tin u wan use am do for d Bitcoin mata. If na say u wan just hold, den u no need put ur coin for exchange wallet but if say u wan sell ASAP na exchange wallet you go carry your coin put. Plenty oda tinz dey wey u need know so dat u fit hold Bitcoin well but first get wallet buy put or acquire in other legit means possible den learn how to make profits from Bitcoin.