My first submission was rejected because it was a description of the app. I've updated my review and this time I'm submitting it a long the
local language review My review
Utopia na one kind ogbonge application when you fit carry chuk mouth for any talk you wan follow your family pipu talk for the messaging app. As I don use am, I notice say e no de deficult for even person when de new to the messaging app and I fit talk with my full chest say this one na the Koko app when make sense well. Another sweet thing when follow this ogbonge app for body na say as you de follow your pipu talk eh, you no get anything to fear say others go see wetin you de talk. Anything you talk de closed and na only you and the person you de follow talk go see the chat. E also carry this AI when make sense gombodi like wetin most app when dem de carry chats don de get. This one na better app I go recommend make una try am out.https://www.talkimg.com/images/2024/07/06/oEWwb.md.jpeg