I am a newbies here, am sorry I will be asking series of question to broaden my knowledge on how to go about my posting in this forum. in this platform are there other skills to learn to improve ones knowledge? Is it possible to bring health related topics for discussion in this forum?
You no say health na complicated something wey be say na only expert wey dey experience for the field wey supposed talk, and prescribe drugs for us. If we come dey talk about health for this forum my brother there is a high possibility of self medication and which is not encouraging to avoid any forms of fatality. This is why I think it's not encouraging to talk about health matter for this forum. You know say financial matters any body can reason along that's why even people wey no go school get financing knowledge and they can do business that's why this forum focus more on financial matters. Abeg ooo no even try am say you dey bring health matter for here before quacks go dey give advice on cases they don't know and some people fit go try am, and the thing fit kpai person or worsen the condition.