at first they ended p2p in the exchange now is their service . is only God that will safe person in this country, because this ain`t getting any better rather getting worse each day . the government should think about what they are doing because stuff ain`t longer funny .
Wetin dey vex me be say, i no really understand our governments position on crypto in the country, make dem bring a regulatory framework wey dey very clear and easy to understand, one minute them dey warn banks make dem no follow for crypto transactions, the next minute they are talking about taxation. If you want make exchanges stay in Naija and generate money for you through taxes, then you have to allow them trade Naira in their platform na, how you go dey force exchanges to delist naira, and you dey talk about taxation.