Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
Make somebody help me out 🙏
by
Cmanayuba
on 02/08/2024, 14:29:40 UTC
Good day naija forum members...  I don dey here for about a month Plus now, and eh get wetin dey confused me. eh get this "OP" wey I dey always see on top my username since the day I joined this forum. Abeg I wan know wetin that "OP" means. Make somebody help me out