Post
Topic
Board Services
Re: [OPEN] Utopia P2P - New Official Android Review Campaign (Newbie - Legendary)
by
Sticky Bomb
on 07/08/2024, 05:35:51 UTC
My Utopia review
The Utopia team try well well for this kind lightweight and fast application wey them create. The app get many better features. For the message feature, only you with your partner fit dey tori for private. Them community dey active wella dey give joy too as chanells boku wey go give you wetin you dey find, you fit create your own channel take form small community. The UI nice wella, the app light, con fast join and na good user experience be dat. I go recommend Utopia always.


https://www.talkimg.com/images/2024/08/07/5yWPC.jpeg