Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian activist receives local support in legal fight to use crypto
by
rachael9385
on 15/08/2024, 21:50:09 UTC
We also know already that even if the fiat is bad in the society, the government will still continue to make it a legal tender because they only see the usefulness.
Exactly mate, government no ho ever ban their fiat currency because even them too get am already. And those years wey guy dey use fair dey demand ransom too the government no also request to ban fiat. The truth be say no be to day corruption start and make them no talk say Bitcoin dey increase the fraud because nah lie, and them also know the truth. But I dey much happier say government no go fit completely ban crypto currency for the country/world because e dey anonymous .