Nigeria government never like and support what benefits the citizens without their own control, they always want to control over all because that is their power. Whatever the government wants or trying to stop in Nigeria is something worth getting. They will try as much as they could to tarnish the name of crypto but won't be possible because it's already penetrated the control system to the least Nigerians.
You dun talk everything, they do this because they know say dem go need the vote from us in the returning elections so if we dey do well, we no go reason them again (na so them dey think) not knowing that if they do us wrll, we go always remember them because na for their own time na when we see food chop and we go always want that to happen. Why e dey belike anybody wey get money no dey reason government again na because say no be dem wey help us see front. Na we help ourselves and this thing they pain man. If the government do better, we go always give them back power.
I will strongly believe in Blockchain for the fact that the system is decentralized.If the Blockchain network wasn't in a decentralized form then the government would have looked for a way to ban it in Nigeria but that's impossible,they can only manipulate centralized exchanges because exchanges are highly regulated.
For this matter self, the centralized exchanges no try because how dem go allow government of a jurisdiction wey dem no dey operate to boss them around anyhow. Abi dem no know how much wey dem dey lose because say people no dey use their exchange again. Na only Binance self fit comfortably commot Naira from their P2P exchange and e no go affect their volume but other exchange go feel am as if not for the P2P wey dem dey offer, Nigerians no go dey use their exchange like that from this region but anyhow sha it was all for the good as we go find way survive as we always do.