Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: What to do with 1 BTC as a Nigerian
by
Zigabel
on 21/08/2024, 00:04:01 UTC
It's no news that the economy of our country is draining day by day, leading to more Bitcoin advocates in the country. With the continuous hardship in the country, I bring to y'all this topic " what to do with 1 BTC as a Nigerian".

So, I once saw on a thread somewhere in the forum where these white people posted houses and cars they'd get if they had a Bitcoin and it varied from country to country. Decided to bring it to our board since we can all relate to the current price of 1 BTC which was recently over $34,000 and in our Naira currency is #27,110,056.50.

We really don't have to limit it to houses and cars only, just generally as a Nigerian what would you do with 1 BTC? Get a business, trade , hodl, real estate and many others...
First you suppose know say bitcoin don pass dat amount noow for market so you no go fit get bitcoin for $34k again, currrrently,  e dey around $55-$62k dem and of a truth, that no be small money for we country and if person hold dat kain funds for we country, dem fit dey call am pablo sef lol. That kain amount fit buy beter things for anybody wey get am for we country now, one of d thing wey dat kain amount fit buy person for we country now na motor, house, and oda things wey be say personneeed to survive.

Me enh if dat kain money enter my hand wey be say e huge like dat, i know say e fit buy me house and motor oh but no be wetin i go rush go buy be dat based on say if i buy am finish, at the end of the day, e go be say i go just go broke make i for find anoda money make i for use fuel d car and to fit dey survive for the house. me fes na to sharp sharply go use am set up one business because i belive sy money we dey inside business fit later born  more children wey be say go be more money for me but if i go buy house fes and motor, na d end be dat.