-Snip-
Your Merit stat last month dey really impressive big man and I have to use this to that I'm appreciate the fact that you where able to distribute 14 sMerits last month.
Also congrats on your ranking Up Hero member suite you well bigman
Thanks for the congratulations my chief and e go sure reach everybody as I Dey expect to see you soon for this side🙏
Normally, we no Dey hold merit, as e Dey come, na so we Dey distribute make every other person fit still grow too and if every other person Dey do like this, the local board for sweet and better pass like this but nevertheless, everyone get their standards for giving out merit and I no fit decide for anybody sha.
Just as I said before, it’s not always easy to render selfless services and this work is one and you shouldn’t relent and I hope it gets you tangible result someday but until then, please keep the flag flying
I Appreciate Your Kind heart boss and good works... E dey inspire we wey be newbies wey done dey since Sha but, still dey watch, look before we leap as we dey learn for here and I no go lie for You I done dey learn so many tins Dem from Us here for this Our Local Board... And my Prayer be say some day I go earn merits too come rank up as na the slim line between me and the next rank be that now for Me... So that I fit dey post My Artworks for Contests come see how e show and e ginger me too to make quality posts. THANK YOU!