Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: The FUD of Bitcoin.
by
Moreno233
on 24/08/2024, 20:04:11 UTC
~
The FUD is everywhere and it's not gonna stop or reduce anytime sooner rather  it will keep on increasing. It's  simple, the government sees what the y won't  be benefitting from and what do you think they will do ?? they will have to destroy it  no matter what and in the case of Bitcoin, it's a decentralized  digital currency which have no owner, that's where the major problem lies at... no one to hold for it , which is why they have to find a weapon to do that and FUD seem to be their  weapon  not perfect but can be strong psychologically. Thus it's a good idea letting people know about it in the first place ....
Also, we have market manipulators also playing their roles trying promote FUD in the market but I guess with more awareness everyday  people will continue to know more about the psychological weapon.
You don talk am as e be my brother. No be today e start and no be today e go stop, people go must talk against anything good. E go shock you to know say e get people wey dey cash fun by condemning anything wey fit help people, their own be say make them spoil am make e no for benefit people wey suppose use am. This na why e dey very important make person open eye select who him go listen to make e no come dey take advice from negative people we no mean well for am.