When it comes to investing in Bitcoin there is always a FUD ( Fear, uncertainty and doubt),
4. Traditional banks may spread FUD out of fear of loosing out of the market to crypto Bitcoin due to people's continual interest in Bitcoin or other crypto currencies.
Many traditional bank do spread FUD to their costumers to avoid losing dem because dey no say if people know how bitcoin dey work dem go go back to using it.many bankers don't want to talk about it sef ,u as a beginner una know say some people no to trust all that online stuffs so dem go even carry dem self go ask bank worker thinking say he know beta about it and that banker go dey tell dem all the negative effect without even telling dem one positive effect,so dem go kukuma feel discourage about doing it.
But that was before because now people don understand so dem no dey believe those kind talk again.now people dey research on their own and still dem get fear about investing ,i be dey think say nah because dem no get proper knowledge on how it work that why.
By not depending on anyone for information and making up your mind and being ready to risk it people will kill bitcoin FUD because there is a saying that who is not ready to risk is not ready to get rich.