Refineries in Nigeria were build in den days military administrators, these refineries were situated in Kaduna, Delta, and Rivers state respectively,. They operated with out interruption for decades during the military regimes now they are all dilapidated and are begging for resuscitation.
I no believe say any of those refineries go really function again, people wey suppose serious make am function, na dem Dey benefit as e no Dey function now, and as we Dey selfish, everyone Dey fight for him pocket, people only care about themselves and their family members, Dey no care about how other Dey feel. Dem
Know say if money Dey, their children or families no go even stay dis country, so nothing concern them about how others Dey feel. For how long now dem Dey talk say that port harcourt refinery go start production, up till now we no hear anything.