Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Na misinformation, uninformation or greed
by
Samlucky O
on 25/08/2024, 18:46:16 UTC
I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?
Well.. this your question or post na wetting just dey happen everywhere today. no be only your friend don fall thak kind of victim before even most of us don fall for that kind victim before. For me I see am say no be only greed  they cause most of am. Sometimes na just that desire to win big amount Naim dey cause am. Wrong information too dey cause am.