Bitcoin has proven to us over the years that it is a coin worth investing in, Most persons still doubt the capability and authentication of it, most persons thinks it is a Ponzi scheme or bubble, according to my research I found some reasons people still doubt Bitcoin which includes
1. Competition in the crypto space can increase FUD among investors
I want to relate this to the bubble talk that has been on for long. This na one major factor wey still dey make new comers dey think say their money go waka especially wen other investors dey spread virus give them about bitcoin. Wetin I mean be say when price dey drop, most investors dey feel bad about am and so them dey lose hope say their money don waka and dem go dey feel bad when dey discuss their bitcoin investment to intending investors.