Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
by
GiftedMAN
on 26/08/2024, 17:52:54 UTC
Hello everyone, I'm happy to be part of this amazing forum to learn and discuss with my countrymen and women
Username: Fountainman


Welcome to the forum and the naija local board Fountainman. As you don come meet your people for dis corner, try calm down understand how dis area be first, watch as your we wey be your naija guys dey take write and respond to other people for here then try put wetin you observe into practice e go help you dey better in knowledge of the forum.

No forget to use small time go through the forum rules so that you no go make mistakes wey go lead them to ban your account, if you no understand things you fit still ask questions to people here or you use YouTube and Google to learn.