Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: The FUD of Bitcoin.
by
uchegod-21
on 28/08/2024, 11:38:49 UTC
1. Clear and supportive regulations by the government
2. Rising adoption of Bitcoin can help eradicate FUD in Bitcoin
3. Educating ourselves with the accurate information will give no room for false information and misconceptions.

We don't need the government approval for the fud about Bitcoin to be cleared, we only need time and with time, everything will be straighten up. People talk bad about things they don't understand. Bitcoin isn't the only innovation that has been met with fud and all sorts of lairs. With the rise in adopting, the fud will all fade away. The bad things being said about Bitcoin has reduced because people are beginning to understand better.
Those kind FUD wey follow bitcoin gum body for early days when Satoshi create bitcoin don disappear finish na. People no dey think say bitcoin na scam now, many people don wise up. Wetin dey fear people now na the scammers wey dey for the cryptocurrency industry. If you no wise for the industry, dem go use bitcoin put for front, then come totally reap you make you for think say na bitcoin do you.

So, the government no gas do anything to help bitcoin because dem no go fit do am. Dem dey even perceive bitcoin like enemy. Na internet don dey open everybody eyes so, with small time, everybody go understand the importance of bitcoin.