When it comes to investing in Bitcoin there is always a FUD ( Fear, uncertainty and doubt),
1. Competition in the crypto space can increase FUD among investors
2. Bitcoin's decentralised nature, because I once talked to a friend of mine about a possible investment into Bitcoin but he was like if them run with my money who I go hold?. So stuffs like that can cause FUD in Bitcoin.
3. The government of the country can also make people doubt the potential of Bitcoin, with the implementation of anti-bitcoin policies and regulations.
4. Traditional banks may spread FUD out of fear of loosing out of the market to crypto Bitcoin due to people's continual interest in Bitcoin or other crypto currencies.
All these one no be correct reason for person not to wan invest in BTC. All these coins wey we dey see wey dey centralized, if spoil wan sub, e no go hard Dem. BTC decentralized system make am no dey possible for just anybody to thief your money except person wey know you, come know where you for store your key. As long as you play safe and take this security matter serious your coins go dey safe.
Again, BTC no get competitor. No coin go fit beat am for market as for now. All other coins na small boys for where e dey so we no supposed still dey fear for that kind matter.
Government fit do anything wey Dem wan do. Highest, Dem go commot the conversion of BTC to fait method wey be centralized exchange from the country and place ban. But then, if you wan still dey buy your BTC on the low, u fit still dey run and for decentralized exchanges, no body go even know.