Why you go use CEX to hodl your Bitcoin in the first place. You dey run from banks still dey trust another bank as na wetin all the CEX be. Them get the same ideology as banks and want to control you all the time so you no suppose dey trust them. If government give them order to hold your coins, dem go follow without hesitation.
Nigeria government and regulators have been implementing VAT tax on CEXs and most CEXs have delisted Naira,so it's also confusing to some folks in terms of choosing a reputable exchange.I know most users will say this is a common topic,it's common and at same time important to those newbies that use the word exchange and wallet interchangeably.
Exchange should only be for trading irrespective of which one dem be so make you no dey think say DEX better pass CEX for holding your coins/tokens. Trade your crypto for them exchange and trade your Naira for other places wey no get all this government wahala. E get some CEX wey still dey offer Naira P2P. You fit still use them if you no too trust the DEX P2P trading platforms them as many scams can be in a disguise to scam traders.