Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?
Thank you bro.
U go ask me for wetin, but e dey very good say u wey dey front dey do ur work and everything possible to let them know say no be all Nigerians dey into fraudulent behavior that one na nice one from a representative
But wen other countries go claim say them be Nigerians, shey Nigerians too no go fit claim say them be other African countries na wah oo but God go help us.The thing be say we dey even clear their doubts as Nigerians in all aspects.
u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.