Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: How the current economic situation affect bitcoiner
by
Odogwu-Blockchain
on 11/09/2024, 10:42:26 UTC
Normally, na wetin suppose happen be that so, e no easy for any bitcoiners to just hodl their assets for long time this period expect say you get many streams of income wey be say you no go touch your Bitcoin, since it's the surest way of becoming rich be that.

No joy for this economy no be play, and e con be say na the time wey all the coins dey show red for the crypto market, na on God every body dey look on, if not man go don die of hunger.