What I have known about people is that many of them will not listen. Or probably many of them are ignorant and not know the differences between private keys and custodial wallets.
Exactly, more especially those crypto traders na dem dey leave their cryptos for exchanges pass wey be say na dem supposed dey conscious of their funds pass because through all this trading e dey possible to dey easy to scam people because dem go dey feel say wetin be the need of withdrawing their cryptos from exchanges to private wallets. Cryptocurrency dem sef dey too risky on dia own den you come still go keep dem for where e go dey easy to hack
What do you think would be a better approach for crypto traders that are actively trading cryptocurrencies daily?
There's absolutely no better approach for dem as regards to cases like this because almost all the crypto traders dey leave their coins for exchanges so they go still dey keep on keeping it there since dem find am more easy and convenient enough for dem dan to put their coins for private wallets. Anyways ear wey go hear dem no dey kill cow or goat for am so I believe say as dis kind tin happen like this other people go learn from am.