Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Last last na patience win am
by
Edcrypto91
on 01/10/2024, 07:31:35 UTC
Nigerians too like airdrop and I no go blame them because of say economy bad and na free money if you reason am one kind.
Airdrops na beta tin Dey dash us free tokens no collect our money No risk involved, na free money we dey collect. Early birds dey get special access and e day make our community dey ginger. Newcomers wey no sabi anything about crypto dem get chance enter game easy. Dey no need pay money dem just collect free tokens. Na why people love airdrop
Another thing be say risk no de like investment and d others so people no de fear say dem go lose money d only fear na say dem no go pay.