Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Beware newbies....ICHCoin $30 million crypto scam.
by
iPaD
on 08/10/2024, 06:14:33 UTC
Omo, Thank You Ooh, so many persons around nearly fall for this project to, Thank God for the way People weyn know like You done help dey sensitize others when we find out so that our people no go fall victim... Because, naijarians na wetin we too like be that; sharrp Profits.