What do you guys think???
I dey feel say the identity of Satoshi nor dey as important as the amount of bitcoin wey person get because soon bitcoin go start to dey do well and these people wey we wan dey bother about nor go matter. Na why me I nor too focus on that documentary.
Our country get the way e be for us to dey focus on things wey nor really matter, economy dey hard, wetin person suppose dey focus on na how to make money invest for bitcoin, and other kind things wey go better e life, nor be the identity of Satoshi.
I hope say una get my Jerk.