Post
Topic
Board Off-topic (Naija)
Re: A Skill or a degree
by
saintC
on 14/10/2024, 14:50:58 UTC
School no be scam, but our government don make us dey feel say no be the key and no be safe place to go, imagine wetin dey happen ryt now, no hope for tomorrow even after your education for this country

My advice na say if u get the opportunity to go school go am well, so u fit atleast knw ur right from ur left, u knw wetin I mean, nd to get handwork(skill) no bad too
But if fortune smile on u to get the both no issues get dem so as to maximise opportunity wey fit come from either knowledge, because no one go dey lost by den

So degree nd skill together deh good
But most times it depends on where life push u go na u go make a living from