First of all I have seen so many post similar to this topic so I like adding my own ideas when I come up with a plan so I will share a little of my own knowledge here.
So many people in this forum have been asking what they would do if they persuade someone to invest in Bitcoin and crypto currencies and at last they don't see success, so I came up with my own idea so I won't go wide I will just state based on the topic I have made.
When introducing people to bitcoin, you suppose allow them know all the basic things wey bitcoin Dey about, and you no suppose even force anyone body to invest in bitcoin, because if anything happen to their money, na you dem go hold responsible, dem go talk say maybe na you scam them self, so when investing, make sure say you tell them say Dey fit lose money, no hide anything from them, because if you wan hide things, if anything later happen, na you dem go blame, and you go come be like bad person.
Plenty people Dey wey I don introduce to crypto, and na because dem know say I Dey leave fine, almost all my brothers and sisters Dey crypto, and na because dem see say I Dey make money from am, and dem join to. But if you Dey depend on your parents for survival, me I don’t know how you going to explain that kind of thing to people. If you are an investor, and you making money from it, you should still be depending on your parent.