Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Mind the kind of pipo you deal with.... For your own safety
by
saintC
on 16/10/2024, 14:38:08 UTC
Na just to deh careful wit sumtin serious like cryto, kuz piple fit actually kpai anoda for am, nd business transactions like dat, I mean face to face u need backup, trust don lost kuz human being nowadays dey very desperate to get this money, dats Y this kind biz dey risky, u no need sleep on urself