Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Topic OP
NFF vs LFF, wetin dey sup
by
Forever101
on 16/10/2024, 15:35:19 UTC
My country people , e no be surprise again about wetin dey sup between , NFF and LFF, the scenero wey happen between this two country , na life threatening oooo. We still thank God say our player return home safely after hunger wire them from back and front.
This is too bad for our Africa country. The thing dey shame me globally.
Wetin una see for this matter as Nigeria and Libya dey accuse each other on top the matter now. If Libya get genuine point why Dem no raise alarm since that time.

Make we chuk mouth for this talk, wetin you see for this matter soo.