Well it's about a pastor who comes to me and some friends of mine to know little about trading, which my friends and I tried our best to give him the knowledge he can to start trading. But funny enough he's also interested in sports betting too...
Na d mistake wey a lot of people hearing about Bitcoin and trading for d first time dey make be dat. Dem dey think sey na also sport betting and d reason na because na online thing. I faced dis same thing wit friends wen I started. Now, they know d difference to some extent.
But the thing is, is it really acceptable for a man of God as they do call themselves to indulge in things like this?
Trading cryptos na d same thing as doing any other kind of genuine business. If nor be laziness, every clergyman supposed dey work or do business to earn their own money and not to dey depend on their members and guy dem for money with unnecessary lies around tithe and offering.