Na why wetin Kucoin dey do nor make sense to me. With all the taxes wey dem dey charge Nigerians because of dis owa bulaba government, dem still nor allow us do P2P.
Not only that. When that 1% from trading fee VAT was introduced some.months ago, I always check if I can be be able to access Kucoin from the web but I was unable to. I check it now and still not working.
I guess Kucoin is looking for a ways to make regulators to give them license to fully operate in Nigeria. But I do not think this has been fruitful.