E get any particular post or the kind of post person sopose to dey read wey go actually give u dis understanding or everything is important to be read?
There are some.old posts that you can really gain from but new topics are also very important to know the latest happening about cryptocurrencies.
Nomba 2, is there any way I can follow or track the high ranked members so that wen dem make post, I fit see am, then read through and den learn from there knowledge
to be read?
See what you can use ninjastic telegram bot to do:

If you make use of the bot on telegram, click on tracked users.
Nomba 3, from the ones I don also read earlier, dem don speak against plagiarism for the forum say e no good. I com dey ask say, how I won use no say d tin wey I won talk or post, say person don post already since, And if I mistakenly post am due to my ignorance, is Dere any punishment from the forum?? If yes, what could be d punishment?
Abeg make ona help me respond make I fit learn. Our people talk say, 'person wey dey ask question no dey miss road'. Ona tank U
This is not plagiarism because you did not copy/paste the person's post. There are times this happen on this forum. If such happen, the next person that post can notify you. And you can lock the tread yourself or even report it to moderator for it to be deleted.
To avoid such thing to happen, make use of the search engine.