Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: You fit trust Bureau de change operators if they start exchanging btc?
by
Stepstowealth
on 01/11/2024, 16:06:09 UTC
You fit run bitcoin transaction physically with these kind people if e happen say dem still agree say dem fit change your bitcoin for you?
What then now happened to cryptocurrency exchange or forum p2p?
Banks sometimes can change dollars and other foreign currency, but upon that people still dey prefer say dem collect the dollars go meet all these aboki's for corner for exchange based on say their rate fit dey better. E dey possible say aboki fit start to dey offer better rate pass exchange or even forum p2p, people try am once and the thing go smoothly without any crime, the person go tell others, and still try am again. I dey also reason say if plenty start to dey run am like that without any challenge, e go turn normal thing.