Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: You fit trust Bureau de change operators if they start exchanging btc?
by
HajiBagi
on 01/11/2024, 20:28:44 UTC
It is a popular occurrence to have bureau de change operators hang around popular spots in towns expecting to have people come over to them to change one hard currency to another. While passing through one of the popular junctions in my city, what I could hear was, change dollar, change gold, change pounds, I get all the currency. Small thing nai remain for me to ask am say if e fit change bitcoin as play play, but I did not and have been reasoning to myself if I go fit trust these guys enough to come dey do physical bitcoin transaction with them? You fit run bitcoin transaction physically with these kind people if e happen say dem still agree say dem fit change your bitcoin for you?

You thank God say you no trust and your mind direct you to the right way, physical exchange na very risky because you don't know who they are, them fit be arm robbers or police wey dey find person wey them go arrest or see something collect from your hand, na Nigeria you dey na you suppose know how the thing dey be here, if you say na office you go I will believe say na better people but this one wey be say them dey they even patronize make people come na better set up.

Physical exchange Don lead many of to death and it is high time to be careful with people, About this people wey you dey talk now, them fit be police or Efcc wey dey arrest people wey dey deal with cryptocurrency or them fit be criminal wey be say if you do exchange with them they will find person make they get your location and at the end they will find you come in the night and Robbed you and if care is not taking they will end your life there, my brother it will be better if you do your thing online, online na understanding place where be say if you no see your money you no go release your coin and even the person go understand.