Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: am i doing something wrong
by
Trilli7777
on 02/11/2024, 05:04:19 UTC
I dey really grateful for all of una help im very happy to know that I'm not tye problem just that na so e dey be
Me self I go learn to dey patient ad una talk
And I go try ro improve the quality of my post and also follow some few points wey people don drop for me here
Una happy new month