In a country filled with unemployment and bad governance,crypto stood to create wealth and job opportunities for the youths not minding your status.You don't have to be great to start your crypto journey ,you have to start to be great. The worst thing you will do to your self is not trying to learn.
The pain you will feel today putting effort to achieving crypto knowledge that will create wealth is the strength of your tomorrow.
While doing this, also remember that the government can wake up any moment and ban crypto completely in the country so unless you get plans to relocate out of the country, crypto for Nigeria no be wetin you go out mind completely and ignore other hustle.
Make crypto just be one of your hustle as you put body for other things too. Definitely one go pay you out of the different hustle wey you dey involve yourself. There are opportunities out on the internet, browse with the right intention and you'll find things that can create you wealth. Crypto should be for investing while you get wetin go they pay you.
Crypto dey too volatile to dey depend on only am unless you wan add am trading so you fit they benefit from the volatility of the market but no go do wetin you no know unless you go lose wetin no good.
I believe say person fit even get skills and because of the love for crypto em fit find companies wey dey pay in cryptocurrency offer em services to them come dey collect pay for crypto, solid example na for this forum wey ranked members dey offer their time and engagement to companies wey need marketing of their brands and them dey collect pay for bitcoin or altcoin.