Yes those guys do trade Bitcoin and I have done some transactions with them. If you fit trust them to trade your hard currency then why not Bitcoin.
I dey get a lot of dem for P2P on Cexs wey dey ask for physical exchange and dem dey offer higher rates pass. I dey dey weary of exchanging wit dem. I neva try am once. Shey ur own experience na online wit dem abi you run am face to face? I go like read from you on dis.