Well I know Bitcoin has not reached 100k yet and some of you don't actually believe that Bitcoin will actually reach that level but trust me it will, it might take time but eventually it will
Na people wey never stay long for crypto go talk say bitcoin no go reach $100k. only beginner’s go Dey fear now, but people wey don Dey crypto for long time go know say e go definitely happen, d only thing wey Dey be say na when bitcoin go hit that $100k na him anybody no sabi, so if we get bitcoin, then na to keep on holding am, very soon we expect make that one happen.
Well that aside back then I actually told myself that if Bitcoin gets to 80k or 90k I will sell but for some time I've been having second thoughts
Me I no talk say make you no sell if bitcoin hit $80k, or $90k, but we don see bitcoin price already and bull run never even start, and even if bitcoin hit the $100k wey you Dey talk about, make you know say everything doesn’t end after that. E make sense make you take profit, but make you know say everything doesn’t end after bitcoin hits $100k, and bull run never start and bitcoin don hit $89k almost $90, so if bull run start make we Dey expect more from bitcoin now.