Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Question about the new P2P option
by
Mpamaegbu
on 15/11/2024, 20:07:53 UTC
~
Most of the vendors offering physical cash trade for your coins are kidnappers, Money launderers trying to wash their money clean.
This ur explanation here too make sense. Na now I see why those Face2Face merchants dey offer high rates wey fit tempt man. Wen I first notice am, I be know sey something dey wrong immediately. My mind even tell me sey e fit be some EFCC guys or gofment officials wey dey masquerade demselves as merchants. But dis ur angle nor far from d truth.

BTW, why anybody wey understand dis industry go agree to a Face2Face to start with sef?