Even after the government decided to stop the use of crypto In Nigeria the influence only grew stronger and now a lot of people are now into the crypto space.
The Nigerian government no dey friendly to bitcoin or crypto, but dem no stop the use of crypto in Nigeria, cryptocurrency dey legal for Nigeria, just that government no wan make banks dey process crypto transactions for Nigerians. I don't think our government go ban crypto, dem dey find way to chop money from am through tax, make we dey see as things progress, but crypto go continue to dey grow for Naija.