Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Invest in Bitcoin for long-term purpose.
by
Mpamaegbu
on 19/11/2024, 16:39:01 UTC
...Donald Trump even made a statement during his campaign days that upon his return to power, he make U.S the country with the highest Bitcoin reserve and hold for the future that's to say he understands that Bitcoin investment is for long-term goals and not something you invest to take profits over any rise in price.
My dear, yes we understand sey on the long run e beta to hodl Bitcoin for long-term investment but make you also understand ur need and d period in question wey you dey hodl am. Nor use gofment long-term hodl take judge ur own, odawise you go hear am. For instance, nothing go make any shrewd investor wey don sabi how dis Bitcoin dey work go wan hodl am during bear season. Except dis circle come change from d ones before it, 2026 supposed be anoda bearish year. So, tell me wetin go make anybody nor sell before den to reposition for anoda halving year in 2028?

Long-term hodl go favour persin wey get oda sources of earning wey dey sustain am. Odawise, you go put hand for ur Bitcoin hodling take hold body first.