Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Question about the new P2P option
by
HajiBagi
on 19/11/2024, 17:58:17 UTC
I could remember a sad story that was shared in the forum about a guy who was attacked during a physical trade and I believe that should serve as enough lesson for use not to accept such option as it's never a good option and shouldn't be even tried.

You self supposed know say nobody wey get enough sense go gree trade such physical trade even though say the rate too good except say na person you know already offline.

Imagine saying you want trade a $1000 dollar to naira with the current price na very big risk to carry such money self dey waka for both the vendor and the seller.

I Don see that post for this forum too wey dey attack people wey agree say they wan do physical trade and I say person wey dey normal with he or her sense no go agree to that kind thing, how can someone even tell me say make we do physical trade wey me and the person no get any relationship before or even know the person somewhere before, as a hear that story na person wey agree for the deal I blame because the person no really think before accepting that deal.

I no fit do any physical trade anything that concern cryptocurrency make we do am online and I will make sure say you send me my money before I release the coin for you, my advice for anybody be say make anybody no loseguard at this moment because Christmas Don near, no accept any deal wey involve physical trade make them no go use you see waiting your mouth no fit talk.