Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Work for person this year, trade forex or gambling?
by
Salahmu
on 11/01/2025, 21:15:07 UTC
Three of these things na something wey I sight say people wan dey try remove body for, to work for person to trade forex and to dey play gamble weda for casino or online.

Another one na forex trading and gambling I just put them together because them dey like brothers, one of my friend call me after the new year, bring him phone and book dey calculate all the money wey him spend for online betting account and forex trading Omo the money too much but that bobo go always tell you say money no gum am but everyday him dey trade forex

Is true but not all the work are like that, I have so many people currently earning upto 1 million naira working in a company and this is own by a person, so actually while others cries for working for someone others are going home with million monthly and you cannot said the person should quit the job, a lot of people would have gotten a high paid jobs because the opportunities are their but what is affecting us is the connection we have gotten use to. However if your friend the forex trader told you he did not have any money to give you, he can be right because he could be striving for a bigger margin, for gambling you no say some of our people no they do without am, so this new year nobody won leave am oo because I they always see am as something way be say people go like do am more this year pass.