Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 12 from 6 users
Re: NAIJA BOARD 2024/2025 CHRISTMAS & NEW YEAR contest 2nd Edition! |Donor:🔥BC.Game
by
Anayochukwu
on 13/01/2025, 17:43:34 UTC
⭐ Merited by 1miau (4) ,pooya87 (3) ,Igebotz (2) ,JayJuanGee (1) ,Mia Chloe (1) ,CryptopreneurBrainboss (1)
As everybody don forget the ogbonge Nigerian dish wey dey save life, me as a Nigerian student I say make I rep our number one life saver anytime wey Sapa hold us for neck. Our odogwu Garri.

Ingredients;
Garri (cassava flakes)
Groundnut (floating berries)
Sugar (artificial sweetener)
Milk (eye protector, make you for no blind)
Salt (flavor)
Water.





imageupload