With Bitcoin on the rise and many European countries having Bitcoin national reserves and even America planning of having the world with the highest Bitcoin reserves in the trump administration knowing the potentials of Bitcoin to the economy of any progressive country
And coming back home to Nigeria with the current state of the of our economy it is right time that our government embrace Bitcoin and start having Bitcoin national reserves in the country just like all progressive nations of the world is doing, it's time that our government stop seeing Bitcoin as something that should be restricted in the country and embrace the future of the financial system of the world which is Bitcoin
Let have your say
Na really good ideal if our country ventures on diz bitcoin reserve for our nation oh. Make we just see am say we govt dey diversify the national resourceful revenue on bitcoin incline say make we too benefit as others dey do but e no really easy like that oh.
Befor all these other countries come adopt bitcoin for their economy reserve, dem really don set measures and also invest on their economy experts like to go into the future and see wetin dey happen now and wetin fit happen tomorrow for the economy World and then present them wetin dem see.
For our govt alone to still ban the public fund facilities in relationship to bitcoin mean say our govt dey back back like no be wetin those European, American and some of the African countries way want embark to adopt bitcoin dey see way we govt dey see. Out people here dey too contented with our natural resources revenues such as the mineral resources otherwise, as dem dey like imitate the Us dem for also don dey take good moves towards am.
So like now e no be just to do folo folo as others dey do otherwise the economy system go crumble oh. Bitcoin good bitcoin good na just for people way understand am especially when u dey economy oriented so u no end up reverting say bitcoin dey cause the countries reserve harm. The system really need to be balanced and equip after analytical hovering.