Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Work for person this year, trade forex or gambling?
by
Cryptomultiplier
on 16/01/2025, 17:13:46 UTC
These three things wey I mention sometimes fit control mental health those wey dey trade forex go know wetin I mean that one na when u allow am be addiction you fit dey calculate forex ur brain dey hot sef the same thing with gambling,  So this year how person wey dey do these things want take cope and how much profit and loss you as an individual Dom calculate from your own side and how u dey take control or cope with the addiction.

I no understand why people dey always put trading and gambling together, they aren't the same thing and neither are they related. Gambling is totally different while trading is also a different thing all together. Make we say I was to choose between them, I'll always favour trading to gambling.

When you're hustling, your hustle shouldn't be depending on luck. Make you dey know say wetin you dey do go get high possibilities say e go give you result. With trading, you sure say anything wey you learn you can make good use of it. Don't be shy/too proud to work for others as it isn't about how you make your money but how well you invest it to multiply it .

What gives wealth is having a good source of money then invest that money so even though you get oga wey you dey work for, as far you get better plans and you dey invest the money wey you dey receive as salary well, your situation can change for the better.
I appreciate say we get matured minds like @CryptopreneurBrainboss wey understand more and na mentor for this our community, because as e breakdown the narrative wey OP put for table, even oldies wey no to sabi but just dey follow up, go fit get better clarity on why trading and gambling dey very different and why e better make person learn and become a master of any good strategy for trading wey fit bring better profit than as compared to gambling wey no particular strategy dey sure to bring profit.

To work for person fit still dey on point, but where e dey more rewarding na when person dey work for sector wey em like or choose rather than to dey bear dey work for sector wey dey give you more stress and with so so complaining.